Skip to main content

Abobi lyrics Song by Patoranking

Abobi lyrics



Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya
The baba carry kaya
Soldier go
Solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun
You'll die by a gun
How you go feel at the point of no return
Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi
Abobi Abobi eeeeh
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi
Abobi Abobi eeeeh
Fire fire fire
Fire
Fire fire fire
Fire
Fire fire fire
Fire
Fire fire fire
Fire
Ose mi bipe gbim gbim
Everybody Dey gbim gbim
My body do me gbim gbim
Obodo delu Jim Jim
Onyeoma na Jim jim
I carry my thing Jim jim
From rumola to agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble
Eno dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Ooooooooooo
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi
Abobi Abobi eeeeh
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi
Abobi Abobi eeeeh
Fire fire fire
Fire
Fire fire fire
Fire
Fire fire fire
Fire
Fire fire fire
Fire

Comments

Popular posts from this blog

Sad Bitch lyrics Song by Anne-Marie

Sad Bitch lyrics   This ain't another sad girl anthem I'm headin' down a different road Anything that's toxic's cancelled Uh-uh, nuh-uh, oh, no I'm fed up tryna keep a boyfriend Do I have a job? I don't know My mama's so disappointed Nuh-uh, nuh-uh, oh, no This is boring, so annoying Time to turn the page Bein' sad is so last year, I'm over it (Yeah) Everyone's so down 'round here, I'm tired of it (I'm tired of it) I just wanna be with my friends, fucked up, gettin' rich (Cha-ching) I just gotta make one thing clear Baby, it's so last year bein' a sad bitch Ain't no sad bitch I don't care about any bullshit I dare you try to kill my vibe I'm here writin' all my new shit Uh-huh, uh-huh, oh yeah Now that I'm feelin' so damn different I wish that you could feel this too But I know you're stuck with tunnel vision Makes me feel bad for you This is boring, so annoying Time to turn the page Bein...

Voices Song lyrics by KSI

Voices Song lyrics   Woo-ooh, woo-ooh, ooh-ooh-ooh, ooh-ooh-ooh Woo-ooh, woo-ooh, ooh-ooh-ooh, ooh-ooh-ooh I let go Every time I hear those Voices in my head, my head I run home Every time I get those Voices in my head, my head Don't let me down Don't say you miss me now 'Cause I've been tryna figure out Why you still in my mind I been drivin' 'round This good for nothin' town It helps me not to think about Oh, where you sleep at night Now I'm layin' in bed here without you And I can't stop dreamin' about you Wanna close my eyes and watch us drift away (oh, yeah) I let go Every time I hear those Voices in my head, my head I run home Every time I get those Voices in my head, my head Woo-ooh, woo-ooh, ooh-ooh-ooh, ooh-ooh-ooh Woo-ooh, woo-ooh, ooh-ooh-ooh, ooh-ooh-ooh I try to hide The pain you put me through I tell myself it's fine Another one night stand will do I'm turnin' off the light so it's dark inside my room And then I ...

Shorty Party lyrics English language

Shorty party  I bring the shorties smoking mari  And moving the booty with this flow  I'm very hot and I saw that in your story  'You are in the same party as me  You don't come alone, neither do I  You are a felon, I am a felon  You are the chola that reacts to me  And dance my songs on TikTok  'Fuck him, how good, fuck him  She was rhyming to him when she was my win  Dance him, move him, buzz him, record him, pose him with his ass for 'o  Work well, it's not opera'o  I have looked at it, I have touched it and I have sucked it  I have had her sleeping by my side  That's why I assure you that I have heard it  Since I am a dog, I have also sniffed it  As in porn, I have fornicated her  I am the past that has not passed  The damn bad guy who has messed with her the most  And she bitchy, bitchy  stopping buttock and stopping chichi  Dance well bitchy, bitchy  Taking molly with...